shineshine bobo

Naija

Etymology

From: English shine and bobo

Pronunciation

  • ʃàínʃàín bòbó

Play Play

Noun

  1. Name of beer.
    • Give me one shinesine bobo for there.  — (Give me a bottle of Star Beer.)
  2. Wetin dem dey call guy wey dey reign for town.
    • Dat your former boyfriend don turn to shineshine bobo for IG.  — (Your ex-boyfriend is now trendy on Instagram.)

Related forms

Translation

  • English: beer, trendy guy