shineshine

Naija

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃàìnʃáín

Play Play

Noun

  1. Wetin be sey if light touch am e go show di light.
    • You dey come wedding, you wear shineshine full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you?  — (You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)
    • No be by shineshine you go take turn Michael Jackson o, di ting be sey you sabi dance? No be sey you go raise leg di next ting, see you see ground.  — ( The shinny shirt is not what will suddenly make you turn to Michael Jackson. The thing is, can you dance? So that we won't have a situation where you try to raise your leg and then fall to the ground.)
    • I dey see shineshine for di cloth wey I wear.  —  (I can see sequins on the cloth I am wearing.)
  2. Name of beer.
    • Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)
  3. Name for wetin be fake.
    • Na shineshine e dey wear o.  — (What he/she is wearing is fake.)

Related form

Translation

  • English: beer, worthless jewelry, sequins