Difference between revisions of "jollificate"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''jollification'' ===Pronunciation=== * ʤɔ̀lɪ̀fɪ́keɪ́tè <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg<...") |
(→Verb) |
||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | * Make person dey [[chop]], dey drink de do wetin dey make im mind dey totori am. | |
| − | + | :* {{ux|dv| My people just dey '''jollificate''' for di party.|(NSC_2021, My people were merrymaking at the party.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| Every December 25th na time to de '''jollificate''' for our house.|(NSC_2021, Every December 25th is a festive period in my home.)}} | |
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[jolly]], [[jollyjolly]] | * [[jolly]], [[jollyjolly]] | ||
Revision as of 13:43, 5 October 2021
Naija
Etymology
- From: English jollification
Pronunciation
- ʤɔ̀lɪ̀fɪ́keɪ́tè
Verb
- Make person dey chop, dey drink de do wetin dey make im mind dey totori am.
- My people just dey jollificate for di party. — (NSC_2021, My people were merrymaking at the party.)
- Every December 25th na time to de jollificate for our house. — (NSC_2021, Every December 25th is a festive period in my home.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: celebrate, enjoy