Difference between revisions of "clear"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| Line 17: | Line 17: | ||
#:* {{ux|dv| Make I '''clear''' you now, no be me chop dat money.|(NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)}} | #:* {{ux|dv| Make I '''clear''' you now, no be me chop dat money.|(NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | English: ''clear'' | + | * English: ''clear'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| Line 24: | Line 24: | ||
:* {{ux|dv|Di sky dey '''clear''' dis morning.|(NSC_ The sky is bright this morning.)}} | :* {{ux|dv|Di sky dey '''clear''' dis morning.|(NSC_ The sky is bright this morning.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | English: ''clear, unblocked'' | + | * English: ''clear, unblocked'' |
Revision as of 12:10, 1 December 2021
Naija
Etymology
From: English clear
Pronunciation
- klɛ̑r
Verb
- Make dem comot someting from place where e no suppose dey.
- Dis table too dirty make una come clear am. — (NSC_2021, This table is too dirty you guys should clear it up.)
- Make person comot leave somewhere.
- Clear off comot for here I no wan see you. — (NSC_2021, Leave this place I don't want to see.)
- Make person settle di money wey e dey own.
- I don clear dat guy wey I dey owe money. — (NSC_2021, Have paid off the money I was owing that guy.)
- Make dem settle matter wey dey ground.
- Make I clear you now, no be me chop dat money. — (NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)
Translations
- English: clear
Adjective
- Sey someting or place free or clean.
- Lagos Ibadan express way dey clear for early momo. — ( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is unobstructed very early in the morning.)
- Di sky dey clear dis morning. — (NSC_ The sky is bright this morning.)
Translations
- English: clear, unblocked