clear

Naija

Etymology

From: English clear

Pronunciation

  • klɛ̑

Play


Verb

  1. Make dem comot someting from place where e no suppose dey.
    • Dis table too dirty make una come clear am.  — (This table is too dirty you guys should clear it up.)
  2. Make person comot leave somewhere.
    • Clear comot for here I no wan see you.  — (Leave this place I don't want to see you!)
  3. Make person settle di money wey e suppose pay person.
    • I don clear dat money wey I dey owe dat guys.  — (I have settled the debt I owed that man.)
  4. Make person talk im mind.
    • Make I clear you now, no be me chop dat money.  — (I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)

Translations

  • English: clear, leave, settle, debt, inform

Adjective

  • Sey someting or place free or clean.
  • Lagos Ibadan express way dey clear for earlymomo.  — ( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is usually free in the morning.)
  • Di sky dey clear dis morning.  — (NSC_ The sky is bright this morning.)

Translations

  • English: clear, unblocked