Difference between revisions of "esef"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English '' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Pronoun=== * De dey use am talk abo...") |
|||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[im]] | * [[im]] | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''himself'' | * English: ''himself'' | ||
Revision as of 14:24, 1 December 2021
Naija
Etymology
From: English
Pronunciation
Pronoun
- De dey use am talk about person wey no dey or no fit dey as de dey talk.
- Person wey dey shout say make dem submit assignment, esef never do im own o. — (NSC_2021, The person clamoring for the the submission of assignment, he himself hasn't submitted the assignment.)
- Esef too dey do over do. — (NSC_2021, He over do things himself.)
Related forms
Translations
- English: himself