esef

Naija

Alternative form

Etymology

From: English himself

Pronunciation

  • ɪ̀sɛ́f

Play Play

Pronoun

  • De dey use am talk about person wey no dey or no fit dey as de dey talk.
  • Person wey dey shout say make dem submit assignment, esef never do im own o.  — (The person clamoring for the the submission of assignment, he himself hasn't submitted the assignment.)
  • Make e no use I'm hand go spoil tings for esef.  — (He/she shouldn't ruin things for himself/herself.)

Related forms

Translations

  • English: himself, herself, itself