Difference between revisions of "korofo"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''korofo'' ===Pronunciation=== * kòròfó <sm2>Pcm-ng-korofo word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-korofo word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Name w...")
 
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Name wey de dey call uniform person wey no get any rank.
 
* Name wey de dey call uniform person wey no get any rank.
#:* {{ux|dv| Since when I dey small everybody don know say dat [[popo]] wey dey come stay for our junction na '''korofo'''.|(NSC_2021, Since when I was a little child, everyone knew that the policeman who frequent the neighborhood was just a corporal.)}}
+
:* {{ux|dv| Since when I dey small everybody don know say dat [[popo]] wey dey come stay for our junction na '''korofo'''.|(NSC_2021, Since when I was a little child, everyone knew that the policeman who frequent the neighborhood was just a corporal.)}}
#:*  {{ux|dv| If you no want just be '''kororfo''' you [[gats]] to go school.|( NSC_2021, If you do not want to end up as a mere corporal you need to be educated. )}}
+
:*  {{ux|dv| If you no want just be '''kororfo''' you [[gats]] to go school.|( NSC_2021, If you do not want to end up as a mere corporal you need to be educated. )}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''corporal''
 
* English: ''corporal''

Revision as of 13:10, 3 December 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba korofo

Pronunciation

  • kòròfó


Noun

  • Name wey de dey call uniform person wey no get any rank.
  • Since when I dey small everybody don know say dat popo wey dey come stay for our junction na korofo.  — (NSC_2021, Since when I was a little child, everyone knew that the policeman who frequent the neighborhood was just a corporal.)
  • If you no want just be kororfo you gats to go school.  — ( NSC_2021, If you do not want to end up as a mere corporal you need to be educated. )

Translations

  • English: corporal