Difference between revisions of "comot body"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''come, out and body'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-comot body.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2> ===Verb=== # Make pe...") |
|||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''come, out and body'' | From: English ''come, out and body'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| + | * kɔ̀mɔ́t bòdí | ||
<sm2>Pcm-ng-comot body.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-comot body.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 11:56, 13 December 2021
Naija
Etymology
From: English come, out and body
Pronunciation
- kɔ̀mɔ́t bòdí
Verb
- Make person tell anoder person sey make e mind im business.
- Comot body for my matter, I dey warn you so. — (NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)
- Make person carry body waka go anoder place.
- You no see motor wey dey come? Abeg comot body for road. — (NSC_2021, Can't you see the car approaching? Leave the road.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: leave, to mind ones business