leave

Naija

Etymology

From: English leave

Pronunciation

  • lív

Play Play

Noun

  • Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
  • I dey maternity leave for three months.  — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
  • For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin.  — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)
  • Why men need paternity leave for Nigeria  — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria.)

Verb

  1. Make person comot for one place go anoder place.
    • Make we ready to leave dem.  — (jw__29072, Let us prepare to leave them.)
    • Di man don leave im wife follow anoder woman?  — (The man left his wife for another woman.)
    • Who leave dirty dirty cloth for floor?  — (Who left clothes on the floor.)
  2. Make person no carry someting follow body.
    • Leave am.  — (deuber__3550, Leave it.)
    • Dey try dey leave your phone for house dat area no too pure like dat.  — (Try to always leave your phone at home, things are not too safe.)
  3. Make person no keep someting for mind.
    • You go dey ready to leave dis things?  — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
  4. Make person no send someting or person.
    • You suppose leave all dose nonsense nonsense people for dat area.  — (You should leave all those silly people.)
  5. Make person carry someting follow body.
    • E say her husband don run leave wit children.  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)
  6. Make person keep someting for somewhere.
    • abeg pull your shoe leave am for domot.  — (Leave your shoes by the door please.)

Synonyms

Translations

  • English: leave