comot

Naija

Etymology

From: English come and out.

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ̑t

Play Play

Verb

  • Sey person or someting carry body waka go anoder place or sey person remove someting from where e bin dey.
  • Di study show say even though men dey comot dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times.  — (bbc__38677,The study reveals that while the sexual urge declines for men as they age, for women it is when a relationship lasts longer than a year that theirs start to decline.)
  • If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick comot am for mind.  — (jw__45136, If persons have such thoughts or are desiring another person's spouse, they should uproot the thought without any delay.)
  • I wan comot.  —  (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184 I want to leave.)
  • True true, the sun no comot for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier.  — (jw__9332, Unbelievably, the sun did not set the entire day until the Israelites had defeated Canaan and her soldiers.)
  • Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go comot because deir belle soft.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now abort a pregnancy by consuming water leaf while the foetus is few weeks grown.)
  • Di solider beat life comot di guy body.  — (The solider beat the hell out of the guy.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to leave a place, to cause something to be removed