Difference between revisions of "holy holy"
(→Noun) |
|||
| Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* hòlìhólí | * hòlìhólí | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-holy holy.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-holy holy.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 18:05, 15 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English holy
Pronunciation
- hòlìhólí
Noun
- Person wey too dey carry God matter for head like sey dem no dey do bad ting.
- You na holy holy so you know fit do di kind ting wey I dey do. — (NSC_2021, You are overly righteous so you won't be able to participate in what I do.)
- I no fit marry person wey too dey do holy holy. — (NSC_2021, I can not get married to a person that is overly righteous.)
Synonym
Translation
- English: overly righteous