Difference between revisions of "red eye"
(→Naija) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-red eye.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-red eye.m.ogg</sm2> | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | * When people dey take someting serious and laugh no dey deir face at all at all. | + | * When people dey take someting or life serious and laugh no dey deir face at all at all. |
:* {{ux|dv|Omo! '''red eye''' just full street dis December.|(NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)}} | :* {{ux|dv|Omo! '''red eye''' just full street dis December.|(NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)}} | ||
:* {{ux|dv|If you no wan see my '''red eye''' just drop di money wey you [[tiff]] for my bag. |(NSC_2021,If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)}} | :* {{ux|dv|If you no wan see my '''red eye''' just drop di money wey you [[tiff]] for my bag. |(NSC_2021,If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)}} | ||
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
*[[put eye]], [[comot eye]], [[enter eye]] | *[[put eye]], [[comot eye]], [[enter eye]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: "someone's other side, desperate" | * English: "someone's other side, desperate" | ||
Revision as of 19:33, 15 December 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English red and eye
Pronunciation
Adjective
- When people dey take someting or life serious and laugh no dey deir face at all at all.
- Omo! red eye just full street dis December. — (NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)
- If you no wan see my red eye just drop di money wey you tiff for my bag. — (NSC_2021,If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)
Related forms
Translations
- English: "someone's other side, desperate"