red eye

Naija

Etymology

From: English red and eye

Pronunciation

  • rɛ́d aì

Play Play

Noun

  • When person dey take someting serious and laugh no dey deir face at all at all.
  • Omo! people with red eye just full street dis December.  — (Wow! People are really desperate in this month of December.)
  • If you no wan see my red eye just drop di money wey you tif for my bag.  — (If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)

Related forms

Translations

  • English: someone's other side, desperate