Difference between revisions of "clear"

Line 3: Line 3:
 
From: English ''clear''
 
From: English ''clear''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
*  klɛ̑r
+
*  klɛ̑
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-clear.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-clear.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 07:58, 17 December 2021

Naija

Etymology

From: English clear

Pronunciation

  • klɛ̑

Play


Verb

  1. Make dem comot someting from place where e no suppose dey.
    • Dis table too dirty make una come clear am.  — (NSC_2021, This table is too dirty you guys should clear it up.)
  2. Make person comot leave somewhere.
    • Clear off comot for here I no wan see you.  — (NSC_2021, Leave this place I don't want to see.)
  3. Make person settle di money wey e dey own.
    • I don clear dat guy wey I dey owe money.  — (NSC_2021, Have paid off the money I was owing that guy.)
  4. Make dem settle matter wey dey ground.
    • Make I clear you now, no be me chop dat money.  — (NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)

Translations

  • English: clear

Adjective

  • Sey someting or place free or clean.
  • Lagos Ibadan express way dey clear for early momo.  — ( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is unobstructed very early in the morning.)
  • Di sky dey clear dis morning.  — (NSC_ The sky is bright this morning.)

Translations

  • English: clear, unblocked