Difference between revisions of "chopulate"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person [[chop]] food [[belleful]]. | # Make person [[chop]] food [[belleful]]. | ||
| − | #:* {{ux|dv|Omo! I '''chopulate''' | + | #:* {{ux|dv|Omo! I '''chopulate''' wella for dat party yesterday. |( NSC_2021, Men! I ate to my satisfaction at the party I attended yesterday.)}} |
#Make person dey enjoy wetin e get di way wey e heart want. | #Make person dey enjoy wetin e get di way wey e heart want. | ||
#:* {{ux|dv| For dis life [[ehn]] I go '''chopulate''' any money wey I see now. |( NSC_2021, Right now I am going to spend to my content any money I lay my hands on.)}} | #:* {{ux|dv| For dis life [[ehn]] I go '''chopulate''' any money wey I see now. |( NSC_2021, Right now I am going to spend to my content any money I lay my hands on.)}} | ||
Revision as of 08:25, 17 December 2021
Naija
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- ʧɔ̀pùleȋt
Verb
- Make person chop food belleful.
- Omo! I chopulate wella for dat party yesterday. — ( NSC_2021, Men! I ate to my satisfaction at the party I attended yesterday.)
- Make person dey enjoy wetin e get di way wey e heart want.
- For dis life ehn I go chopulate any money wey I see now. — ( NSC_2021, Right now I am going to spend to my content any money I lay my hands on.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: satisfy, content