Difference between revisions of "every every"
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | # Word wey de dey use talk | + | # Word wey de dey use talk all di tings wey dey. |
#:* {{ux|dv| I don wash '''every every''' befor I go sleep.|(NSC_2021, I washed everything before going to bed.)}} | #:* {{ux|dv| I don wash '''every every''' befor I go sleep.|(NSC_2021, I washed everything before going to bed.)}} | ||
#Word wey de dey use [[yarn]] about all kinds of tings. | #Word wey de dey use [[yarn]] about all kinds of tings. | ||
#:* {{ux|dv| Na '''every every''' de dey inside my wife pot of soup.|(NSC_2021, My wife's pot of soup contains all kinds of things.)}} | #:* {{ux|dv| Na '''every every''' de dey inside my wife pot of soup.|(NSC_2021, My wife's pot of soup contains all kinds of things.)}} | ||
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[everyting]] | * [[everyting]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''everything'' | English: ''everything'' |
Revision as of 20:16, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: English every
Pronunciation
- ɛ́vríɛ́vrì
Pronoun
- Word wey de dey use talk all di tings wey dey.
- I don wash every every befor I go sleep. — (NSC_2021, I washed everything before going to bed.)
- Word wey de dey use yarn about all kinds of tings.
- Na every every de dey inside my wife pot of soup. — (NSC_2021, My wife's pot of soup contains all kinds of things.)
Related forms
Translations
English: everything