every every

Naija

Etymology

From: English every

Pronunciation

  • ɛ́vríɛ́vrì

Play Play

Pronoun

  1. Word wey de dey use talk all di tings wey dey.
    • I don wash every every befor I go sleep.  — (I washed everything before going to bed.)
  2. Word wey de dey use yarn about all kinds of tings.
    • Na every every de dey inside my wife pot of soup.  — (My wife's pot of soup contains all kinds of things.)

Related forms

Translations

English: everything