everyting

Naija

Etymology

From English: everyting

Pronunciation

  • ɛ́vrɪ́tîn

Play Play

Pronoun

  • Everyting about deir life dey very good.  — (PRT_11_A-Man-Named-Jesus_MG__67, Everything about their life is very good.)
  • So di rice, and everyting wey I buy, wey I suppose carry go village, I drop am for my house.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__3, So, the rice and everything that I bought, that I was supposed to take to the village, I dropped it in my house.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: everything