Difference between revisions of "naw"

(Created page with "* Go look now")
 
Line 1: Line 1:
−
* Go look [[now]]
+
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[now]]
 +
===Etymology===
 +
* From: English ''now''
 +
===Pronunciation===
 +
nàú
 +
<sm2>Pcm-ng-naw.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-naw.m.ogg</sm2>
 +
===POS===
 +
# Word wey de dey use dey beg people make dem do someting.
 +
#:* {{ux|dv| Chop '''naw''', you never chop since morning. |(NSC_2021, Please eat. You haven't eaten since morning.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Read am '''naw''', my eye don dey pain me. |(NSC_2021, Please read it, my eyes now hurt.)}}
 +
# word wey de dey use dey talk someting be as be.
 +
#:* {{ux|dv| Dat na di car '''naw'''. I tell you sey e dey pass everyday. |(NSC_2021, That is the car. The one I told you that it passes here everyday.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Na so e be '''naw'''. E no get wetin person go do. |(NSC_2021, That's how it is. There is nothing  anyone can do.)}}
 +
====Synonym====
 +
[[abeg]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''please''

Revision as of 16:11, 20 December 2021

Naija

Alternative Form

now

Etymology

  • From: English now

Pronunciation

nàú Play Play

POS

  1. Word wey de dey use dey beg people make dem do someting.
    • Chop naw, you never chop since morning.  — (NSC_2021, Please eat. You haven't eaten since morning.)
    • Read am naw, my eye don dey pain me.  — (NSC_2021, Please read it, my eyes now hurt.)
  2. word wey de dey use dey talk someting be as be.
    • Dat na di car naw. I tell you sey e dey pass everyday.  — (NSC_2021, That is the car. The one I told you that it passes here everyday.)
    • Na so e be naw. E no get wetin person go do.  — (NSC_2021, That's how it is. There is nothing anyone can do.)

Synonym

abeg

Translation

  • English: please