Difference between revisions of "palash"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | # Make two people dey [[doke]] | |
| − | :* {{ux|dv| You don '''palash''' babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.|( NSC_2021, You slept with her and you no longer want to marry her and you didn't remember that her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)}} | + | #:* {{ux|dv| You don '''palash''' babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.|( NSC_2021, You slept with her and you no longer want to marry her and you didn't remember that her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)}} |
| + | # Make someting dey alright dey sweet body. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Play come naw. Everywhere go '''palash'''. Di [[palmy]] na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get? |(NSC_2021, Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | * [[doke]], [[knack]] | + | * [[doke]], [[knack]], [[set]], [[correct]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''to have sex'' | + | * English: ''to have sex'', ''be well set'' |
Revision as of 07:29, 28 December 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- pàláʃ
Verb
- Make two people dey doke
- You don palash babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you. — ( NSC_2021, You slept with her and you no longer want to marry her and you didn't remember that her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)
- Make someting dey alright dey sweet body.
- Play come naw. Everywhere go palash. Di palmy na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get? — (NSC_2021, Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)
Synonym
Translation
- English: to have sex, be well set