Difference between revisions of "baba ijebu"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
* From: Yoruba, '' Baba Ijebu na name of [[wan]] gaming company for Naija''
+
* From: Yoruba, '' Baba Ijebu na name of one company wey people dey [[bet]] put for Naija.
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bàbá ɪ̀jɛ̀bú
 
* bàbá ɪ̀jɛ̀bú

Revision as of 18:21, 31 December 2021

Naija

Etymology

  • From: Yoruba, Baba Ijebu na name of one company wey people dey bet put for Naija.

Pronunciation

  • bàbá ɪ̀jɛ̀bú

Play Play

Noun

  1. Name of company for Nigeria wey de provide betting and lotto service to people dem.
    • My guy dey work for one of di baba ijebu offices for Nigeria.  — ( NSC_2021,My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)
    • Baba Ijebu dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021.  — (NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)
  2. Name of daily lottery and bet wey people dey use money to play to get more money.
    • Guy you no go play baba ijebu today?  — (NSC_2021, Bro! are you not gambling today?)
    • Na all my money I don take play baba ijebu. I no get money again.  — (NSC_2021, Have spent all my money on sport betting. I have no money again.)

Synonym

Translation

  • English: name of a gaming company, name of a particular type of sporting bet