baba ijebu

Naija

Etymology

  • From: Yoruba, Baba Ijebu na name of one company wey people dey bet put for Naija.

Pronunciation

  • bàbá ɪ̀jɛ̀bú

Play Play

Noun

  1. Name of company for Nigeria wey dey do betting and lottery for people.
    • My guy dey work for one of di baba ijebu offices for Nigeria.  — (My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)
    • Baba Ijebu dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021.  — (Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)
  2. Name of pool betting and lottery.
    • Guy you no go play baba ijebu today?  — (Bro! won't you be betting today?)
    • Na all my money I don take play baba ijebu. I no get money again.  — (I have spent all my money on sport betting. I have no money again.)

Synonym

Translation

  • English: name of a gaming company, name of a particular type of sporting bet