Difference between revisions of "bad"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
| Line 5: | Line 5: | ||
* bâd | * bâd | ||
<sm2>Pcm-ng-bad.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bad.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-bad.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-bad.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Revision as of 18:26, 31 December 2021
Naija
Etymology
From English bad
Pronunciation
- bâd
Adjective
- Someting wey no good.
- Bad boy! — (ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)
- Na very bad tin. — (IBA_13_Road-Safety_M__24, It is a very bad thing.)
- All di bad, bad tings wey I dey do before, I do dem no more. — (NST, All the bad things that I do, I do them no more.)
- Person/someting wey good/correct.
- Hey! di guy na bad guy o. — (NSC_Tella_2020, The guy is a good/correct guy)
- My motor bad past im own. — (NSC_Tella_2020, My car is better than his own.)
Relateded forms
Synonyms
Translations
- English: not good, good