baddo
Naija
Etymology
From English: bad
Pronunciation
- bàdô
Adjective
- Sey person dey be chairmo for street/area.
- You be baddo. — (Egbokhare_2020, You are smart.)
- As di guy jam dat piano, e clear for everybody eye sey im na baddo. — (NSC_2021, As soon as he hit the piano, it was obvious that he's a guru.)
Related form
Translations
- English: to be street smart