Difference between revisions of "katikati"
(→Naija) |
|||
| Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-katikati.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-katikati.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-katikati.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-katikati.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Make person dey do as e like make e no dey hear wetin person dey tell am make e do. | * Make person dey do as e like make e no dey hear wetin person dey tell am make e do. | ||
Revision as of 09:18, 14 January 2022
Naija
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
Noun
- Make person dey do as e like make e no dey hear wetin person dey tell am make e do.
- De don free am, e too dey do katikati. — (NSC_2021, They now ignore him, he is too recalcitrant.)
- Dis katikati wey you dey do, e no go pay you o. Na when you look con see sey de no dey put mouth for you again na im your eye go clear. — (NSC_2021, Your recalcitrant behaviour will not end well for you. When you look around and see that everyone now ignores you, you will come to your senses.)
Synonym
Translation
- English: recalcitrant