katikati

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

kàtìkàtì Play Play

Noun

  • Make person dey do as e like make e no dey hear wetin person dey tell am make e do.
  • De don free am, e too dey do katikati.  — (They now ignore him, he is too recalcitrant.)
  • Dis katikati wey you dey do, e no go pay you o. Na when you look con see sey de no dey put mouth for you again na im your eye go clear.  — (Your recalcitrant behaviour will not end well for you. When you look around and see that everyone now ignores you, you will come to your senses.)

Synonym

wahala, i.t.k,

Translation

  • English: recalcitrant, strong headed