Difference between revisions of "fly"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''fly'' ===Pronunciation=== flaɪ̌ <sm2>Pcm-ng-fly.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-fly.m.ogg</sm2> ===Verb=== # Sey person or someting como...") |
|||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
flaɪ̌ | flaɪ̌ | ||
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-fly.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fly.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-fly.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fly.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Sey person or someting comot for ground dey for air dey move | # Sey person or someting comot for ground dey for air dey move | ||
Revision as of 11:36, 26 January 2022
Naija
Etymology
- From: English fly
Pronunciation
flaɪ̌
Verb
- Sey person or someting comot for ground dey for air dey move
- Na badbelle dey make you talk sey "afterall car na car, e no go fit fly". You get problem sha.Shey you know sey badbelle dey kill di person wey carry am? — (NSC_2021, Jealousy is the reason why you said "afterall, a car is a car it can't fly". You have a problem. And you know that jealousy kills its bearer, right?)
- You tink sey e get why wey e be sey human being no dey fly like bird. — (NSC_2021, do you think that there is a reason why humans can't fly like birds?)
- Sey someting move pass someting quick quick
- Time dey fly no siddon dey look. ginger yoursef. — (NSC_2021, Time flies! Don't sit idle. Get yourself to work.)
- Sey person comot for ground pass someting
- Di way di guy take fly fence eh, you go tink sey don dey do Olympic since. — (NSC_2021, The way the guy jumped over the fence, you'll think you he's an Olympic athlete.)
Translation
- English: fly, jump