fly

Naija

Etymology

  • From: English fly

Pronunciation

flaɪ̌

Play Play

Verb

  1. Sey person or someting comot for ground dey for air dey move.
    • Na badbelle dey make you talk sey "afterall car na car, e no go fit fly". You get problem sha.Shey you know sey badbelle dey kill di person wey carry am?  — (Jealousy is the reason why you said "afterall, a car is a car it can't fly". You have a problem. And you know that jealousy kills its bearer, right?)
    • You tink sey e get why wey e be sey human being no dey fly like bird.  — (Do you think that there is a reason why humans can't fly like birds?)
  2. Sey someting move pass someting quick quick.
    • Time dey fly no siddon dey look. ginger yoursef.  — (Time flies! Don't sit idle. Get yourself to work.)
  3. Sey person jumo with speed.
    • Di way di guy take fly fence eh, you go tink sey don dey do Olympic since.  — (The way the guy jumped over the fence, you'll think you he's an Olympic athlete.)

Translation

  • English: fly, jump