Difference between revisions of "after one"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== aftaone, afterone ===Etymology=== From: English ''after'' ''one'' ===Pronunciation=== * áftàwɔ̑n <sm2>Pcm-ng-after one.f.ogg</sm2...")
 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* áftàwɔ̑n
 
* áftàwɔ̑n
−
<sm2>Pcm-ng-after one.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-afterone.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-after one.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-after one.m.ogg</sm2>
  
===Noun===
 
===Noun===
 
# Woman wey don first get pikin
 
# Woman wey don first get pikin
−
#:* {{ux|dv| Even as I be '''after one''', I still dey do [[sisi]] for my husband. |(NSC_2021, Even as I already have a child, my husband still find me attractive.)}}
+
#:* {{ux|dv| Even as I be '''after one''', I still dey do [[sisi]] for my husband. |(NSC_2021, Even as I already have a child, my husband still finds me attractive.)}}
 
#:* {{ux|dv| Sey you be after one no mean sey make you dey tie wrapper upandown dey do like [[oldmama]] for house. |(NSC_2021, That you have child shouldn't make you dress like an old woman at home.)}}
 
# Woman wey don first get pikin wey never marry.
 
# Woman wey don first get pikin wey never marry.
 
#:* {{ux|dv| E no get person wey no fit be anyting, even if sey di person na '''after one'''.|(Egbokhare_2020, Anyone can excel even if the person has a child outside wedlock)}}
 
#:* {{ux|dv| E no get person wey no fit be anyting, even if sey di person na '''after one'''.|(Egbokhare_2020, Anyone can excel even if the person has a child outside wedlock)}}
−
#:* {{ux|dv| If I be '''after one''' [[nko]]? No mean sey make I marry who no get sense. |(NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?  
+
#:* {{ux|dv| If I be '''after one''' [[nko]]? No mean sey make I marry who no get sense. |(NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?)}}
 
#:* {{ux|dv| [[curse]] no dey tear hole for body, even if dey call you '''after one'''.|(NSC_2021, Insults should not demoralize you, even if you are called a person who has a child outside wedlock.)}}
 
Latest revision as of 13:17, 15 March 2022

Naija

Alternative Form

aftaone, afterone

Etymology

From: English after one

Pronunciation

  • áftàwɔ̑n

Play Play

Noun

  1. Woman wey don first get pikin
    • Even as I be after one, I still dey do sisi for my husband.  — (NSC_2021, Even as I already have a child, my husband still finds me attractive.)
    • Sey you be after one no mean sey make you dey tie wrapper upandown dey do like oldmama for house.  — (NSC_2021, That you have child shouldn't make you dress like an old woman at home.)
  2. Woman wey don first get pikin wey never marry.
    • E no get person wey no fit be anyting, even if sey di person na after one.  — (Egbokhare_2020, Anyone can excel even if the person has a child outside wedlock)
    • If I be after one nko? No mean sey make I marry who no get sense.  — (NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?)
    • curse no dey tear hole for body, even if dey call you after one.  — (NSC_2021, Insults should not demoralize you, even if you are called a person who has a child outside wedlock.)

Synonyms

Translations

  • English: mother of one