Difference between revisions of "baba ijebu"
(→Noun) |
|||
| Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv| '''Baba Ijebu''' dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021.|(NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)}} | #:* {{ux|dv| '''Baba Ijebu''' dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021.|(NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)}} | ||
# Name of daily lottery and bet wey people dey use money to play to get more money. | # Name of daily lottery and bet wey people dey use money to play to get more money. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Guy you no go play '''baba ijebu''' today? |(NSC_2021, Bro! | + | #:* {{ux|dv| Guy you no go play '''baba ijebu''' today? |(NSC_2021, Bro! won't you be betting today?)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Na all my money I don take play '''baba ijebu'''. I no get money again.|(NSC_2021, | + | #:* {{ux|dv| Na all my money I don take play '''baba ijebu'''. I no get money again.|(NSC_2021,I have spent all my money on sport betting. I have no money again.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Revision as of 14:25, 23 March 2022
Naija
Etymology
- From: Yoruba, Baba Ijebu na name of one company wey people dey bet put for Naija.
Pronunciation
- bàbá ɪ̀jɛ̀bú
Noun
- Name of company for Nigeria wey de provide betting and lotto service to people dem.
- My guy dey work for one of di baba ijebu offices for Nigeria. — ( NSC_2021,My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)
- Baba Ijebu dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021. — (NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)
- Name of daily lottery and bet wey people dey use money to play to get more money.
- Guy you no go play baba ijebu today? — (NSC_2021, Bro! won't you be betting today?)
- Na all my money I don take play baba ijebu. I no get money again. — (NSC_2021,I have spent all my money on sport betting. I have no money again.)
Synonym
Translation
- English: name of a gaming company, name of a particular type of sporting bet