Difference between revisions of "bush pig"
(→Noun) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Animal wey follow for pig family wey dey stay for inside bush. | # Animal wey follow for pig family wey dey stay for inside bush. | ||
− | #:* {{ux|dv|Even if I [[wan]] chop pig meat, e gats | + | #:* {{ux|dv|Even if I [[wan]] chop pig meat, e gats be '''bush pig'''.|(NSC_2021, Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)}} |
#:* {{ux|dv|'''Bush pig''' fit kill person o.|(NSC_2021, Humans can be killed by a bush pig. )}} | #:* {{ux|dv|'''Bush pig''' fit kill person o.|(NSC_2021, Humans can be killed by a bush pig. )}} | ||
# Name wey dey use insult person wey mean sey di person no dey do like who sabi city life. De fit still use am insult person sey e dey dirty well well. | # Name wey dey use insult person wey mean sey di person no dey do like who sabi city life. De fit still use am insult person sey e dey dirty well well. | ||
#:* {{ux|dv| No do like '''bush pig''' for here. De no dey put bread for inside tea for here... Na play I dey play! Na your money! Chop di bread as you like. |(NSC_2021, Don't behave like an uncultured person here. You don't dip your bread in tea here... I'm only joking! You paid! Eat it however you want.)}} | #:* {{ux|dv| No do like '''bush pig''' for here. De no dey put bread for inside tea for here... Na play I dey play! Na your money! Chop di bread as you like. |(NSC_2021, Don't behave like an uncultured person here. You don't dip your bread in tea here... I'm only joking! You paid! Eat it however you want.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| You be correct '''bush pig'''! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel? |(NSC_2021, You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do | + | #:* {{ux|dv| You be correct '''bush pig'''! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel? |(NSC_2021, You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do you have a quarrel with soap?)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 16:18, 10 April 2022
Naija
Etymology
- From: English bush pig
- Potamochoerus larvatus
Pronunciation
- búʃpîg
Noun
- Animal wey follow for pig family wey dey stay for inside bush.
- Even if I wan chop pig meat, e gats be bush pig. — (NSC_2021, Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)
- Bush pig fit kill person o. — (NSC_2021, Humans can be killed by a bush pig. )
- Name wey dey use insult person wey mean sey di person no dey do like who sabi city life. De fit still use am insult person sey e dey dirty well well.
- No do like bush pig for here. De no dey put bread for inside tea for here... Na play I dey play! Na your money! Chop di bread as you like. — (NSC_2021, Don't behave like an uncultured person here. You don't dip your bread in tea here... I'm only joking! You paid! Eat it however you want.)
- You be correct bush pig! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel? — (NSC_2021, You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do you have a quarrel with soap?)
Related forms
Translations
- English: bush pig (Potamochoerus larvatus), uncultured person, dirty person