Difference between revisions of "naw"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-naw.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-naw.m.ogg</sm2>
  
−
===Adverb===
+
==Interjection===
 
# Word wey de dey use dey beg people make dem do someting.
 
# Word wey de dey use dey beg people make dem do someting.
 
#:* {{ux|dv| Chop '''naw''', you never chop since morning. |(NSC_2021, Please eat. You haven't eaten since morning.)}}
 
#:* {{ux|dv| Chop '''naw''', you never chop since morning. |(NSC_2021, Please eat. You haven't eaten since morning.)}}

Revision as of 09:44, 2 May 2022

Naija

Alternative Form

now

Etymology

  • From: English now

Pronunciation

nàú Play Play

Interjection=

  1. Word wey de dey use dey beg people make dem do someting.
    • Chop naw, you never chop since morning.  — (NSC_2021, Please eat. You haven't eaten since morning.)
    • Read am naw, my eye don dey pain me.  — (NSC_2021, Please read it, my eyes now hurt.)
  2. word wey de dey use dey talk someting be as be.
    • Dat na di car naw. I tell you sey e dey pass everyday.  — (NSC_2021, That is the car. The one I told you that it passes here everyday.)
    • Na so e be naw. E no get wetin person go do.  — (NSC_2021, That's how it is. There is nothing anyone can do.)

Synonym

abeg

Translation

  • English: please