Difference between revisions of "china"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
|||
| (29 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From English | + | * From English: ''China'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * tʃáɪ́nà |
<sm2>Pcm-ng-china.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-china.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-china.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-china.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| + | * People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last. | ||
| + | :* {{ux|dv|Na so so '''china''' phone dem dey sell for Computer Village. |(Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|See, I no want '''china''' goods o. |(NSC_2020, Look, I don't want an inferior product.)}} | ||
| − | + | ====Related forms==== | |
| − | + | [[chinko]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | + | [[belgium]], [[tokunbo]], [[akube]], [[BK]], [[fake]], [[aba made]] | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | * original | + | * [[original]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: fake | + | * English: ''fake'' |
Latest revision as of 11:45, 6 June 2022
Naija
Etymology
- From English: China
Pronunciation
- tʃáɪ́nà
Adjective
- People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last.
- Na so so china phone dem dey sell for Computer Village. — (Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)
- See, I no want china goods o. — (NSC_2020, Look, I don't want an inferior product.)
Related forms
Synonyms
belgium, tokunbo, akube, BK, fake, aba made
Antonyms
Translations
- English: fake