chinko

Naija

Etymology

From: English China wit k and o

Pronunciation

  • ʧìnkó

Play Play

Usage

People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last.

Proper Noun

  • Person wey e come from China.
  • Chinko don put money for many business for Naija.  — (NSC_2021, The Chinese have lots of investments in Nigeria.)

Adjective

  • Someting wey de make for China.
  • Because na for China dey make am you con tink sey na chinko? Na before o. De dey do better better tings now.  — (NSC_2021, Because it was made in China you think it’s an inferior product? That was a long time ago. They make really good things now.)

Synonyms

Translations

  • English: Chinese, a product seen as inferior