Difference between revisions of "congratulate"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: English | + | From: English ''congratulate'' |
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
*kóngrátùlatè | *kóngrátùlatè | ||
Revision as of 09:26, 8 June 2022
Naija
Etymology
From: English congratulate
Pronunciation
- kóngrátùlatè
Verb
- Na to follow person happy when better ting happen for di person.
- Everybody gader go town hall today to go congratulate de new local government chairman. — NSC_2020, Everyone went to the town hall to congratulate the newly elected local government chairman.)
- Dat day wey she carry de twins come church for de 1st time, everybody just dey congratulate her. — (NSC_2020, The first time she brought the twins to church, everyone was congratulating her.)
- I go congratulate di new Market chairman. — (NSC_2020, I went to congratulate the new Market Chairman.)
Synonym
Translation
- English: praise, congratulate