hail

Naija

Etymology 1

From: English hail

Pronunciation

hêl

Play Play

Verb

  1. Sey person dey greet person.
    • Na just hailings I dey hail o, man.  — (I am only greeting you, bro.)
  2. Make person abi people praise or congratulate anoder person.
    • Some dey hail am...  — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
    • Meh I enter music dey sing meh people dey hail me,  — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)
    • Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am.  — (bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)
    • Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France.  — (bbc__26467, Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: greeting, congratulations, salute.

Etymology 2

From: English hail

Pronunciation

hêl

Play Play

Verb

  1. Make person sell something troway.
    • I wan hail my moto.  — (I want to sell off my car.)
    • Oga James don hail im papa house, stupid man.  — (Mr James has sold off his father's house, stupid man.)
Translations
  • English: sell off