Difference between revisions of "double"

Line 13: Line 13:
 
* Two tings wey be sey dem be di same ting.
 
* Two tings wey be sey dem be di same ting.
 
:* {{ux|dv|When you don old, you need to work '''double''' wetin you dey do before. |(bbc__99846, When you get old you need to do twicer of what you used to do.)}}
 
:* {{ux|dv|When you don old, you need to work '''double''' wetin you dey do before. |(bbc__99846, When you get old you need to do twicer of what you used to do.)}}
−
:* {{ux|dv| You sef, everyting wey you dey buy ''double'' double.| (NSC_Onwuegbuzia_2021, You, you always buy things in twos)}}
+
:* {{ux|dv| You sef, everyting wey you dey buy ''double'' double.| (NSC_2021, You, you always buy things in twos)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 20: Line 20:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''double''
 
* English: ''double''
−
 
−
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 14:18, 21 June 2022

Naija

Etymology

From: English double

Pronunciation

  • dɔ́bù

Play Play

Adjective

  • Two tings wey be sey dem be di same ting.
  • When you don old, you need to work double wetin you dey do before.  — (bbc__99846, When you get old you need to do twicer of what you used to do.)
  • You sef, everyting wey you dey buy double double.  —  (NSC_2021, You, you always buy things in twos)

Related forms

double double

Translations

  • English: double

Noun

  1. Two tings wey be sey dem be di same ting.
    • Dis na double of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals.  — (bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )
  2. As person take dey see when e don take someting wey dey enter eye.
    • If you smoke igbo, you go dey see double.  — (Egbokhare _2020, If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)

Related forms

double double,


Synonyms

Translations

  • English: blurry vision, double


Verb

Intransitive

  • Make someting join someting.
  • Nigerian doctors for UK dey double  — (bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)
  • Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go double by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians.  — (bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)

Transitive

  • Make someting join someting.
  • Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to double im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge.  — (brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )


Translations

  • English: double