Difference between revisions of "hit"

Line 10: Line 10:
 
# Make person [[nack]] someting or person with someting.
 
# Make person [[nack]] someting or person with someting.
 
#:* {{ux|dv|Dis guy just come '''hit''' me with someting and me no sabi am from anywhere. |(NSC_2021, This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dis guy just come '''hit''' me with someting and me no sabi am from anywhere. |(NSC_2021, This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)}}
−
#Make person jam someting or person with motor.
+
#Make someting do person wey be sey di ting shake am.
−
#:* {{ux|dv| No go '''hit''' person with di way you dey speed so.|(NSC_2021, Don't run someone over with the way you're over speeding.)}}
+
#:* {{ux|dv| As de tell am sey e papa die, di ting '''hit''' am.|(NSC_2021, As he was told that his father had died, it shook him.)}}
 +
#:* {{ux|dv| E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E '''hit''' am. Small ting di man for cry.|(NSC_2021, She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)}}
 +
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 15:31, 24 September 2022

Naija

Etymology

From: English hit

Pronunciation

  • hɪ̑t

Play Play

Verb

  1. Make person nack someting or person with someting.
    • Dis guy just come hit me with someting and me no sabi am from anywhere.  — (NSC_2021, This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)
  2. Make someting do person wey be sey di ting shake am.
    • As de tell am sey e papa die, di ting hit am.  — (NSC_2021, As he was told that his father had died, it shook him.)
    • E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E hit am. Small ting di man for cry.  — (NSC_2021, She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)


Synonyms

Translations

  • English: hit