hit

Naija

Etymology

From: English hit

Pronunciation

  • hɪ̑t

Play Play

Verb

  1. Make person nack someting or person with someting.
    • Dis guy just come hit me with someting and me no sabi am from anywhere.  — (This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)
  2. Make someting do person wey be sey di ting shake am.
    • As de tell am sey e papa die, di ting hit am.  — (As he was told that his father had died, it shook him.)
    • E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E hit am. Small ting di man for cry.  — (She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)


Synonyms

Translations

  • English: hit