Difference between revisions of "jazz"

Line 8: Line 8:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* [[juju]] wey people dey use de do bad ting.
 
* [[juju]] wey people dey use de do bad ting.
−
:* {{ux|dv| If you dey drive, open eye o. De no dey do '''jazz''' for trailer. |(NSC_2021, Drive carefully, no voodoo can stop accidents.)}}
+
:* {{ux|dv| If you dey drive, open eye o. De no dey do '''jazz''' for trailer. |(NSC_2021, Drive carefully, voodoo can’t prevent truck accidents.)}}
 
:* {{ux|dv| Di '''jazz''' wey dat man do for im oga don clear.  |(NSC_2021, The hex the man cast on his boss has waned.)}}  
 
:* {{ux|dv| Di '''jazz''' wey dat man do for im oga don clear.  |(NSC_2021, The hex the man cast on his boss has waned.)}}  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 16: Line 16:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''charm''
 
* English: ''charm''
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make dem do person [[juju]].  
 
* Make dem do person [[juju]].  

Revision as of 02:52, 3 October 2022

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

d͡ʒâz Play Play

Noun

  • juju wey people dey use de do bad ting.
  • If you dey drive, open eye o. De no dey do jazz for trailer.  — (NSC_2021, Drive carefully, voodoo can’t prevent truck accidents.)
  • Di jazz wey dat man do for im oga don clear.  — (NSC_2021, The hex the man cast on his boss has waned.)

Related forms

jazzman

Synonym

juju, charm

Translation

  • English: charm

Verb

  • Make dem do person juju.
  • De talk sey im village people jazz am na im make e no dey fit stay with one woman.  — (NSC_2021, People say that he has been enchanted, that's why he is promiscuous.)
  • Dat place where you dey always go, de fit don jazz you.  — (NSC_2021, That place you always go to, you may be under a spell.)

Synonym

charm,

Translation

English: hex, enchant, cast spell