Difference between revisions of "sound"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== sand ===Etymology=== From English: ''sound'' ===Pronunciation=== * sând <sm2>Pcm-ng-sand.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-sand.m.ogg</sm2> ===N...") |
|||
(2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Noise wey someting dey make. | *Noise wey someting dey make. | ||
− | :* {{ux|dv| Which kind '''sound''' I dey hear from una room so? Make e be sey na rat '''sound''' I dey hear o |(What sound am I hearing from your room? I better be the rats | + | :* {{ux|dv| Which kind '''sound''' I dey hear from una room so? Make e be sey na rat '''sound''' I dey hear o. |(What sound am I hearing from your room? I better be the rats.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''sound'' | * English: ''sound'' | ||
Line 21: | Line 21: | ||
:* {{ux|dv| Hope sey as e talk di nonsense, you '''sound''' am make e eye clear? | (I hope that as he said that nonsense you have him a slap so that he can come to his senses?)}} | :* {{ux|dv| Hope sey as e talk di nonsense, you '''sound''' am make e eye clear? | (I hope that as he said that nonsense you have him a slap so that he can come to his senses?)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''sound'' '' | + | * English: ''sound'',''slap'' |
Latest revision as of 20:23, 21 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: sound
Pronunciation
- sând
Noun
- Noise wey someting dey make.
- Which kind sound I dey hear from una room so? Make e be sey na rat sound I dey hear o. — (What sound am I hearing from your room? I better be the rats.)
Translation
- English: sound
Verb
- Make person give anoder person correct slap.
- I go sound you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth. — (I will slap some sense into you for talking about internet fraud.)
- Hope sey as e talk di nonsense, you sound am make e eye clear? — (I hope that as he said that nonsense you have him a slap so that he can come to his senses?)
Translations
- English: sound,slap