sound

Naija

Alternative Form

sand

Etymology

From English: sound

Pronunciation

  • sând

Play Play

Noun

  • Noise wey someting dey make.
  • Which kind sound I dey hear from una room so? Make e be sey na rat sound I dey hear o.  — (What sound am I hearing from your room? I better be the rats.)

Translation

  • English: sound

Verb

  • Make person give anoder person correct slap.
  • I go sound you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.  — (I will slap some sense into you for talking about internet fraud.)
  • Hope sey as e talk di nonsense, you sound am make e eye clear?  —  (I hope that as he said that nonsense you have him a slap so that he can come to his senses?)

Translations

  • English: sound,slap