Difference between revisions of "wewe"
| Line 18: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | * Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | |
| − | + | :* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |(NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}} | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''exclusive to us'' | * English: ''exclusive to us'' | ||
Revision as of 03:06, 26 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English we
Pronunciation
- wîwî
Pronoun
- Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
Translation
English: everyone of us
Adjective
- Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
- Dat level na wewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. — (NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)
Translation
- English: exclusive to us