jand

Naija

Etymology

From Yoruba:

Pronunciation

  • d͡ʒând

Play Play

Noun

  • I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go jand .  — (I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)
  • If e dey possible people go want disappear for area con appear for jand.  — (If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)

Related Forms

jandon

Synonyms

yankee , away

Antonym

area

Translation

English: abroad

Proper Noun

  • Obodo oyibo wey de dey call England
  • Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump.  — (Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)

Related Forms

jandon

Synonyms

yankee

Translation

English: England

Verb

  • If you go embassy eh, e be like everybody want jand.  — (If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)
  • Some people dey wey no want jand, but you see dat guy? E don comot mind for dis area.  — (Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)

Related Forms

jandon

Translation

English: emigrate, travel abroad