Difference between revisions of "attach"
(Created page with "* Go look attachment") |
|||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
− | * | + | ==Naija== |
+ | ===Etymology=== | ||
+ | * From English: ''attachment'' | ||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * àtât͡ʃ | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-attach.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-attach.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Extra seat for bus wey conductor dey put make extra passenger fit siddon. | ||
+ | :* {{ux|dv| You dey follow conduct shout and na beg you beg make you siddon for '''attach''', you get mind o. |(NSC_ 2021, You are picking a fight with the conductor and you begged so you could sit on the extra seat, you are very bold.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| E get people wey enter '''attach''' come dis Lagos, but now, de don make am. |(NSC_2021, There are some people who came into lagos taking the extra seat in the bus, but now they have made it.)}} | ||
+ | ===Related forms=== | ||
+ | * [[attachment]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''Extra seat'' |
Latest revision as of 13:24, 20 April 2023
Naija
Etymology
- From English: attachment
Pronunciation
- àtât͡ʃ
Noun
- Extra seat for bus wey conductor dey put make extra passenger fit siddon.
- You dey follow conduct shout and na beg you beg make you siddon for attach, you get mind o. — (NSC_ 2021, You are picking a fight with the conductor and you begged so you could sit on the extra seat, you are very bold.)
- E get people wey enter attach come dis Lagos, but now, de don make am. — (NSC_2021, There are some people who came into lagos taking the extra seat in the bus, but now they have made it.)
Related forms
Translation
- English: Extra seat