Difference between revisions of "bush pig"

 
(7 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
From: English ''bush pig''
+
* From: English ''bush pig''
 +
* ''Potamochoerus larvatus''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* búʃpìg
+
* búʃpîg
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-bush pig.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bush pig.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bush pig.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-bush pig.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Pig wey wild wey de live inside forest where humans no dey too live.
+
# Animal wey follow for pig family wey dey stay for inside bush.
−
:* {{ux|dv|Even if I [[wan]] chop pig meat, e gats to be '''bush pig'''.|(NSC_2021, Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)}}
+
#:* {{ux|dv|Even if I [[wan]] chop pig meat, e gats be '''bush pig'''.|(Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)}}
−
:* {{ux|dv|'''Bush pig''' fit kill person o.|(NSC_2021, Humans can be killed by a bush pig. )}}
+
#:* {{ux|dv|'''Bush pig''' fit kill person o.|(Humans can be killed by a bush pig. )}}
 +
# Name wey dey use insult person wey mean sey di person no dey do like who sabi city life. De fit still use am insult person sey e dey dirty well well.
 +
#:* {{ux|dv| No do like '''bush pig''' for here. De no dey put bread for inside tea for here... Na play I dey play! Na your money! Chop di bread as you like. |(Don't behave like an uncultured person here. You don't dip your bread in tea here... I'm only joking! You paid! Eat it however you want.)}}
 +
#:* {{ux|dv| You be correct '''bush pig'''! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel? |(You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do you have a quarrel with soap?)}}
  
−
===Related forms===
+
====Related forms====
 
* [[bush]]
 
* [[bush]]
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: ''bush pig''
+
* English: ''bush pig (Potamochoerus larvatus)'', ''uncultured person'', ''dirty person''

Latest revision as of 16:40, 30 April 2023

Naija

Etymology

  • From: English bush pig
  • Potamochoerus larvatus

Pronunciation

  • búʃpîg

Play Play

Noun

  1. Animal wey follow for pig family wey dey stay for inside bush.
    • Even if I wan chop pig meat, e gats be bush pig.  — (Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)
    • Bush pig fit kill person o.  — (Humans can be killed by a bush pig. )
  2. Name wey dey use insult person wey mean sey di person no dey do like who sabi city life. De fit still use am insult person sey e dey dirty well well.
    • No do like bush pig for here. De no dey put bread for inside tea for here... Na play I dey play! Na your money! Chop di bread as you like.  — (Don't behave like an uncultured person here. You don't dip your bread in tea here... I'm only joking! You paid! Eat it however you want.)
    • You be correct bush pig! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel?  — (You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do you have a quarrel with soap?)

Related forms

Translations

  • English: bush pig (Potamochoerus larvatus), uncultured person, dirty person