Difference between revisions of "clear"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''clear'' ===Pronunciation=== * kĺiɛ̀r <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== #Make de...")
 
 
(8 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''clear''
 
From: English ''clear''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
kĺiɛ̀r
+
klɛ̑
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-clear.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-clear.m.ogg</sm2>
 +
 
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make dem comot someting from place where [[e]] no suppose dey.
 
#Make dem comot someting from place where [[e]] no suppose dey.
#:* {{ux|dv| Dis table too dirty make una come '''clear''' am.|(NSC_2021, )}}
+
#:* {{ux|dv| Dis table too dirty make una come '''clear''' am.|(This table is too dirty you guys should clear it up.)}}
 
#Make person comot leave somewhere.
 
#Make person comot leave somewhere.
#:* {{ux|dv|'''Clear''' off comot for here I no wan see you.|(NSC_2021, Leave this place I don't want to see.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Clear''' comot for here I no wan see you.|(Leave this place I don't want to see you!)}}
#Make person settle di money wey [[e]] dey own.
+
#Make person settle di money wey [[e]] suppose pay person.
#:* {{ux|dv|I don '''clear''' dat guy wey I dey owe money.|(NSC_2021, Have paid off the money I was owing that guy.)}}
+
#:* {{ux|dv|I don '''clear''' dat money wey I dey owe dat guys.|(I have settled the debt I owed that man.)}}
#Make dem settle matter wey dey ground.
+
#Make person talk im mind.
#:* {{ux|dv| Make I clear you now, no be me chop dat money.|(NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)}}
+
#:* {{ux|dv| Make I '''clear''' you now, no be me chop dat money.|(I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
English: ''clear''
+
* English: ''clear, leave, settle, debt, inform''
 
 
 
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey someting or place free or [[clean]].
 
* Sey someting or place free or [[clean]].
:* {{ux|dv|Lagos Ibadan express way dey '''clear''' for early momo.|( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is unobstructed very early in the morning.)}}
+
:* {{ux|dv|Lagos Ibadan express way dey '''clear''' for [[earlymomo]].|( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is usually free in the morning.)}}
 
:* {{ux|dv|Di sky dey '''clear''' dis morning.|(NSC_ The sky is bright this morning.)}}
 
:* {{ux|dv|Di sky dey '''clear''' dis morning.|(NSC_ The sky is bright this morning.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
English: ''clear, unblocked''
+
* English: ''clear, unblocked''

Latest revision as of 21:21, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English clear

Pronunciation

  • klɛ̑

Play


Verb

  1. Make dem comot someting from place where e no suppose dey.
    • Dis table too dirty make una come clear am.  — (This table is too dirty you guys should clear it up.)
  2. Make person comot leave somewhere.
    • Clear comot for here I no wan see you.  — (Leave this place I don't want to see you!)
  3. Make person settle di money wey e suppose pay person.
    • I don clear dat money wey I dey owe dat guys.  — (I have settled the debt I owed that man.)
  4. Make person talk im mind.
    • Make I clear you now, no be me chop dat money.  — (I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)

Translations

  • English: clear, leave, settle, debt, inform

Adjective

  • Sey someting or place free or clean.
  • Lagos Ibadan express way dey clear for earlymomo.  — ( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is usually free in the morning.)
  • Di sky dey clear dis morning.  — (NSC_ The sky is bright this morning.)

Translations

  • English: clear, unblocked