Difference between revisions of "clear"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''clear'' | From: English ''clear'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * klɛ̑ |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-clear.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-clear.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make dem comot someting from place where [[e]] no suppose dey. | #Make dem comot someting from place where [[e]] no suppose dey. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dis table too dirty make una come '''clear''' am.|( | + | #:* {{ux|dv| Dis table too dirty make una come '''clear''' am.|(This table is too dirty you guys should clear it up.)}} |
#Make person comot leave somewhere. | #Make person comot leave somewhere. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Clear''' | + | #:* {{ux|dv|'''Clear''' comot for here I no wan see you.|(Leave this place I don't want to see you!)}} |
− | #Make person settle di money wey [[e]] | + | #Make person settle di money wey [[e]] suppose pay person. |
− | #:* {{ux|dv|I don '''clear''' dat | + | #:* {{ux|dv|I don '''clear''' dat money wey I dey owe dat guys.|(I have settled the debt I owed that man.)}} |
− | #Make | + | #Make person talk im mind. |
− | #:* {{ux|dv| Make I '''clear''' you now, no be me chop dat money.|( | + | #:* {{ux|dv| Make I '''clear''' you now, no be me chop dat money.|(I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | English: ''clear'' | + | * English: ''clear, leave, settle, debt, inform'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey someting or place free or [[clean]]. | * Sey someting or place free or [[clean]]. | ||
− | :* {{ux|dv|Lagos Ibadan express way dey '''clear''' for | + | :* {{ux|dv|Lagos Ibadan express way dey '''clear''' for [[earlymomo]].|( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is usually free in the morning.)}} |
:* {{ux|dv|Di sky dey '''clear''' dis morning.|(NSC_ The sky is bright this morning.)}} | :* {{ux|dv|Di sky dey '''clear''' dis morning.|(NSC_ The sky is bright this morning.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | English: ''clear, unblocked'' | + | * English: ''clear, unblocked'' |
Latest revision as of 21:21, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English clear
Pronunciation
- klɛ̑
Verb
- Make dem comot someting from place where e no suppose dey.
- Dis table too dirty make una come clear am. — (This table is too dirty you guys should clear it up.)
- Make person comot leave somewhere.
- Clear comot for here I no wan see you. — (Leave this place I don't want to see you!)
- Make person settle di money wey e suppose pay person.
- I don clear dat money wey I dey owe dat guys. — (I have settled the debt I owed that man.)
- Make person talk im mind.
- Make I clear you now, no be me chop dat money. — (I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)
Translations
- English: clear, leave, settle, debt, inform
Adjective
- Sey someting or place free or clean.
- Lagos Ibadan express way dey clear for earlymomo. — ( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is usually free in the morning.)
- Di sky dey clear dis morning. — (NSC_ The sky is bright this morning.)
Translations
- English: clear, unblocked