Difference between revisions of "congratulate"
(→Verb) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Na to follow person happy when better ting happen for di person. | * Na to follow person happy when better ting happen for di person. | ||
| − | :*{{ux|dv|Everybody gader go town hall today to go '''congratulate''' de new local government chairman.| | + | :*{{ux|dv|Everybody gader go town hall today to go '''congratulate''' de new local government chairman.| (Everyone went to the town hall to congratulate the newly elected local government chairman.)}} |
| − | :*{{ux|dv|Dat day wey she carry de twins come church for de 1st time, everybody just dey '''congratulate''' her.|( | + | :*{{ux|dv|Dat day wey she carry de twins come church for de 1st time, everybody just dey '''congratulate''' her.|(The first time she brought the twins to church, everyone was congratulating her.)}} |
| − | :*{{ux|dv|I go '''congratulate''' di new Market chairman.|( | + | :*{{ux|dv|I go '''congratulate''' di new Market chairman.|(I went to congratulate the new Market Chairman.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Revision as of 19:34, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English congratulate
Pronunciation
- kóngrátùlatè
Verb
- Na to follow person happy when better ting happen for di person.
- Everybody gader go town hall today to go congratulate de new local government chairman. — (Everyone went to the town hall to congratulate the newly elected local government chairman.)
- Dat day wey she carry de twins come church for de 1st time, everybody just dey congratulate her. — (The first time she brought the twins to church, everyone was congratulating her.)
- I go congratulate di new Market chairman. — (I went to congratulate the new Market Chairman.)
Synonym
Translation
- English: praise, congratulate